Wit di massive defections wey dey rock di Nigeria opposition Peoples Democratic Party (PDP), pipo dey wonder wetin go be di fate of di party.
Just recently, Govnor Sheriff Oborevwori of Delta State, south-south Nigeria, dump di opposition party for di ruling All Progressives Congress (APC), and dis one add to di blow wey don dey hit di PDP for sometime.
But di question na if PDP don lose dia stronghold for Nigeria.
Kemmy
18 hrs agoWit di massive defections wey dey rock di Nigeria opposition Peoples Democratic Party (PDP), pipo dey wonder wetin go be di fate of di party.