Di football Association don announce say transgender women no go fit play for women football for England from 1 June.
Dis dey come after one UK Supreme Court ruler on 15 April Tok say di legal definition of a woman na based on biological sex.
Meanwhile di English football governing body bin amend dia rules on 11 April, as dem apply stricter eligibility criteria for transgender women to continue to dey play to de play for women football at all levels.
But now, di FA son scrap di policy and say na only biologically-born female go de permitted to play.
Kemmy
9 hrs agoDi football Association don announce say transgender women no go fit play for women football for England from 1 June.