Pidgin News

Kemmy in General 5 hrs ago
  • User
    Kemmy
    Thread Thumbnail

    President Bola Tinubu don assure do Nigerian labour force say him administration go continue to priortise workers welfare.

    Tinubu for statement wey e post on X say dem be do engine of di economy and di secret of di national growth.

    Im statement de come as workers across di kontri de celebrate Workers Day.

    "Here na to evri one, young and old , entrepreneur or employee,private or goment employed, wey your meaningful contributions don help in no  small way to di development of our homes ,communities, and our dear nation," di Nigerian leader tok.

Ask a Question

Comments (3)

Leave a Reply and Get Paid

Top Contributors

People who started the most discussions.

New Discussions