Nigeria anti-corruption agency EFCC don draw ear give ex-agitator, Tompolo say nobodi dey above di law.
EFCC drop dis one afta video wey dey trend show wia one man dey spray Tompolo wey im real name na Government Ekpemupolo money wen e dey dance.
Di agency for statement wey dem drop for social media, tok say "Tompolo get kwesions to ansa".
Wow
People who started the most discussions.
110
102
88
37
22
Kemmy
Kemmy
9 hrs agoNigeria anti-corruption agency EFCC don draw ear give ex-agitator, Tompolo say nobodi dey above di law.